Wetin be Capybara game?
Capybara na popular telegram where you go get coins by tapping on Capybara, finishing tasks and bringing your padi.
When the coins go hit market?


Nobody sabi dat one oo. Sha we go discover am together.
How to get the Capybara coins?
As you go dey tap your phone screen to give your capybara food chop, you go dey earn coin.
How I go boost my earnings per tap?
There are three things wey go determine how many coins you go dey earn per tapping:
- Portion Size: This one is how many coins you go get per 1 tap.
- Food Stock Size: Maximum amount of food wey dey available for your Capybara.
- Restock Speed: Speed wey go take you to recover the maximum food stock size.
You fit buy Boosters to increase the speed and amount of coins wey you go get per tap.
Boosters:
- Stock Size: Increases your Max Food Stock size (+500 per each level).

- Restock Speed: E go increase food recovery rate (+1 for each level).

- Portion: Increases di amount of coins wey you go earn per tap (+1 for each level).

- Auto Feed Bot: This one go dey give your capybara food chop while you no dey around. When e dey on e go tap for 12 hours, after one hour of your absence.
- Make una no forget to collect your earned coins within 12 hours to restart the bot again oo! Don`t miss out on any coins!

Free Daily Boosters:
Don`t miss out free daily boosters oo! Make sure you dey login daily and you dey use all of them. You go have three activations everyday.

- Full Food Restock: E dey fully refill the food stock.

- Turbo Mode: Keep una eye out for the rocket during gameplay! Tapping on it multiplies the number of coins wey you go earn by 2 for each tap, e no dey finish your Food stock.
How to Earn More Coins?
Finish the tasks to get more coins: